story

Naija

Alternative Form

stori

Etymology

From: English story

Pronunciation

stórɪ̀

Play

Noun

  1. Talk wey no too make sense
    • I dey ask you wetin do my motor you dey tell me story. Baba, do normal!  — (I'm asking you what happened to my car and you are telling me fables. Mister, behave yourself.)
    • De catch you with person wife for hotel which kind story you want talk?  — (You were caught with someone's wife in a hotel, what excuse do you want to give?)
  2. Talk wey person dey talk because e want bobo person
    • Election don reach now de go want dey tell us story, sey elephant swallow money, sey rat block door. We dey wait dem.  — (Elections are here, they'll begin to tell us fables about how elephants swallowed some money and how rats blocked the door. We are waiting for them.)
  3. Someting wey person dey write or talk wey be sey e happen or e no happen.
    • My grandmama dey sabi yarn story.  — (My grandmother knows how to tell stories.)
    • You don first yarn dis story, but no be as you take talk am before you dey talk am now. Shey no be lie you dey lie so?  — (You have told us this story, but you are not telling it as you did before. Are you lying?)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: fables, lies, excuses, tales