Difference between revisions of "sweet"
(→Noun) |
|||
| (9 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
| Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-sweet.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-sweet.m.ogg</sm2> | ||
| − | === | + | ===Noun=== |
| − | * | + | * Someting wey dey taste like sugar or honey wey person fit lick. |
| − | * | + | :* {{ux|dv| I like to dey lick '''sweet''' for night.|(I love eating candies at night.)}} |
| − | + | :* {{ux|dv| Many people like to chop cake and '''sweet''' sometimes. |(jw__1972, Many people like to eat cake and candies.)}} | |
| − | * | ||
| − | |||
| + | ===Translation=== | ||
| + | * English: ''candy'' | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
| − | + | * Sey someting get better taste for mouth. | |
| − | + | :* {{ux|dv| E dey '''sweet'''. |(JOS_19_Bukuru_MG__106, It is tasty.)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv| De say na soup wey '''sweet''', na money make am. |(JOS_22_Marriage-Talk-With-Oscar-2_DG__3, There is a saying that "the making of a delicious soup is expensive".)}} | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Related form==== | ====Related form==== | ||
* [[sweet belle]] | * [[sweet belle]] | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
| − | * [[ | + | * [[bitter]] |
| + | |||
| + | ====Translations==== | ||
| + | * English: ''delicious, tasty'' | ||
| + | ===Verb=== | ||
| + | * Make someting dey make person happy. | ||
| + | :* {{ux|dv| All this things dey make belle '''sweet''' us. |(jw__32703, All of this makes us very happy.)}} | ||
| + | ====Antonyms==== | ||
| + | * [[spoil mind]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: '' | + | * English: ''happy'' |
Latest revision as of 16:56, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: sweet
Pronunciation
- swît
Noun
- Someting wey dey taste like sugar or honey wey person fit lick.
- I like to dey lick sweet for night. — (I love eating candies at night.)
- Many people like to chop cake and sweet sometimes. — (jw__1972, Many people like to eat cake and candies.)
Translation
- English: candy
Adjective
- Sey someting get better taste for mouth.
- E dey sweet. — (JOS_19_Bukuru_MG__106, It is tasty.)
- De say na soup wey sweet, na money make am. — (JOS_22_Marriage-Talk-With-Oscar-2_DG__3, There is a saying that "the making of a delicious soup is expensive".)
Related form
Antonyms
Translations
- English: delicious, tasty
Verb
- Make someting dey make person happy.
- All this things dey make belle sweet us. — (jw__32703, All of this makes us very happy.)
Antonyms
Translations
- English: happy