sweet belle

Naija

Etymology

From English: sweet and belly

Pronunciation

  • swìtbɛ̀lé


Adjectival phrase

  • Sey person dey happy.
  • As I hear the tori, na so I use sweet belle go cook with my moni.  — (When I heard the news, I was deeply overjoyed that I prepared a meal with my money.)
  • Video weh e dey show how President Biya no use sweet belle greet di Higher Education Minister Jacques Fame Ndongo, na big tori for social media.  — (bbc__80637, The viral video on social media, shows that President Biya wasn't too happy to greet the Higher Education Minister of Jacques Fame Ndongo.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation

  • English: happy