Difference between revisions of "tfare"

 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
* Money wey person dey hold for transport money.
+
* Money wey person dey hold for hand wey e go use pay for transport go somewhere.
−
:* {{ux|dv| If you no give me '''tfare''', I no dey come your side.|(NSC_2021, If you don't give me fare, I won't be coming to your place.)}}
+
:* {{ux|dv| If you no give me '''tfare''', I no dey come your side.|(If you don't give me transportation fare, I won't be coming to your place.)}}
−
:* {{ux|dv| Dem don steal my '''tfare''' for my bag.|(NSC_2021, Someone stole my fare from my bag.)}}
+
:* {{ux|dv| Dem don steal my '''tfare''' for my bag.|(Someone stole my fare from my bag.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[transport money]], [[transport]]
 
* [[transport money]], [[transport]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''fare''
 
* English: ''fare''

Latest revision as of 17:07, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English transport and fare

Pronunciation

  • tɪ́:fɛ̀

Play Play

Noun

  • Money wey person dey hold for hand wey e go use pay for transport go somewhere.
  • If you no give me tfare, I no dey come your side.  — (If you don't give me transportation fare, I won't be coming to your place.)
  • Dem don steal my tfare for my bag.  — (Someone stole my fare from my bag.)

Synonym

Translation

  • English: fare