tfare

Naija

Etymology

From: English transport and fare

Pronunciation

  • tɪ́:fɛ̀

Play Play

Noun

  • Money wey person dey hold for hand wey e go use pay for transport go somewhere.
  • If you no give me tfare, I no dey come your side.  — (If you don't give me transportation fare, I won't be coming to your place.)
  • Dem don steal my tfare for my bag.  — (Someone stole my fare from my bag.)

Synonym

Translation

  • English: fare