Difference between revisions of "village people"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
| (2 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 3: | Line 3: | ||
Fro: English ''village and people'' | Fro: English ''village and people'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * vɪ́lédʒ pípù |
| + | |||
<sm2>Pcm-ng-village people.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-village people.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-village people.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-village people.m.ogg</sm2> | ||
| Line 9: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# People wey dey live or stay for di same town together. | # People wey dey live or stay for di same town together. | ||
| − | #:* {{ux|dv|E good sey you go cook rice for your wedding o, but arrange different different swallow for your '''village people'''.|( | + | #:* {{ux|dv|E good sey you go cook rice for your wedding o, but arrange different different swallow for your '''village people'''.|(It's a good idea to cook rice on your wedding day, but prepare other dishes for the members of your community.)}} |
| − | #People wey dey use [[juju]] and [[jazz]] | + | #People wey dey use [[juju]] and [[jazz]] wicked person. |
| − | #:* {{ux|dv|You dey behave like sey una '''village people''' swear for you.|(Egbokhare_2020, | + | #:* {{ux|dv|You dey behave like sey una '''village people''' swear for you.|(Egbokhare_2020, You are behaving like someone under the spell of witchcraft.)}} |
| − | #:* {{ux|dv| As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey '''village people''' fire am be dat.|( | + | #:* {{ux|dv| As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey '''village people''' fire am be dat.|(Since they could not diagnose what was wrong him/her after going from one hospital to another, the general opinion was that s/he had been bewitched.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
Latest revision as of 17:48, 5 June 2023
Naija
Etymology
Fro: English village and people
Pronunciation
- vɪ́lédʒ pípù
Noun
- People wey dey live or stay for di same town together.
- E good sey you go cook rice for your wedding o, but arrange different different swallow for your village people. — (It's a good idea to cook rice on your wedding day, but prepare other dishes for the members of your community.)
- People wey dey use juju and jazz wicked person.
- You dey behave like sey una village people swear for you. — (Egbokhare_2020, You are behaving like someone under the spell of witchcraft.)
- As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey village people fire am be dat. — (Since they could not diagnose what was wrong him/her after going from one hospital to another, the general opinion was that s/he had been bewitched.)
Related forms
Translation
- English: townsmen, witchcraft