Difference between revisions of "waffi"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
| (4 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 6: | Line 6: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
wàfɪ̀ | wàfɪ̀ | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-wafi.f.ogg</sm2> |
<sm2>Pcm-ng-waffi.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-waffi.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * Di way wey de dey take speak for Warri. | + | # Name of Place for Nigeria |
| − | :* {{ux|dv| '''Waffi''' na di sure way wey de dey take know who be correct Warri person.|( | + | #:* {{ux|dv| If sey na '''Waffi''' you true true stay, you no go dey dodge dey talk. |(If you really grew up in Warri, you won't be timid.)}} |
| − | :* {{ux|dv| If you ask anybody de go tell you sey '''waffi''' sweet pass. |( | + | # Di way wey de dey take speak for Warri. |
| + | #:* {{ux|dv| '''Waffi''' na di sure way wey de dey take know who be correct Warri person.|(The special way of speaking in Warri is the surest way to know who is really from Warri.)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv| If you ask anybody de go tell you sey '''waffi''' sweet pass. |(If you ask anyone, they'll tell you that the Warri way of speaking is most pleasant to listen to.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
*[[saffi]] | *[[saffi]] | ||
| Line 17: | Line 20: | ||
* [[grammar]] | * [[grammar]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| − | * English: ''Special way of speaking Naija in Warri'' | + | * English: ''Special way of speaking Naija in Warri'', ''Warri'' |
Latest revision as of 17:50, 5 June 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English Warri name of place for Nigeria.
Pronunciation
Noun
- Name of Place for Nigeria
- If sey na Waffi you true true stay, you no go dey dodge dey talk. — (If you really grew up in Warri, you won't be timid.)
- Di way wey de dey take speak for Warri.
- Waffi na di sure way wey de dey take know who be correct Warri person. — (The special way of speaking in Warri is the surest way to know who is really from Warri.)
- If you ask anybody de go tell you sey waffi sweet pass. — (If you ask anyone, they'll tell you that the Warri way of speaking is most pleasant to listen to.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: Special way of speaking Naija in Warri, Warri