waffi

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: English Warri name of place for Nigeria.

Pronunciation

wàfɪ̀ Play Play

Noun

  1. Name of Place for Nigeria
    • If sey na Waffi you true true stay, you no go dey dodge dey talk.  — (If you really grew up in Warri, you won't be timid.)
  2. Di way wey de dey take speak for Warri.
    • Waffi na di sure way wey de dey take know who be correct Warri person.  — (The special way of speaking in Warri is the surest way to know who is really from Warri.)
    • If you ask anybody de go tell you sey waffi sweet pass.  — (If you ask anyone, they'll tell you that the Warri way of speaking is most pleasant to listen to.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: Special way of speaking Naija in Warri, Warri