Difference between revisions of "ayelala"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===Frequency=== ===Usage=== ===Definition=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}} ====Related forms===...") |
|||
| (12 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| + | |||
| + | ===Alternate form=== | ||
| + | * [[ayilala]] | ||
| + | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | * From: Edo ''ayelala'', (god of fire) | ||
| + | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | + | * àyélâlâ | |
| − | + | <sm2>pcm-ng-ayelala.f.ogg</sm2> | |
| − | === | + | <sm2>pcm-ng-ayelala.m.ogg</sm2> |
| − | + | ||
| − | + | ===Noun=== | |
| − | + | * Di name of one god for Edo wey dey punish any person wey do bad make di person swell die. | |
| − | + | :* {{ux|dv|Di man wey steal your goat go die if you go report am give '''ayelala''' |(The man who stole your goat will die if you report to the deity called ayelala.)}} | |
| + | :* {{ux|dv|As di family dey run round find money for sacrifice wey baba say '''Ayelala''' want, dem carry Dada go shrine before im swell body blow. |(The family took him to the shrine as he began swelling till they are able to raise money for the sacrifice needed to redeem him.)}} | ||
| + | |||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
| − | + | * [[ogun]], [[sango]] | |
| + | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''Edo deity'' | ||
Latest revision as of 13:37, 14 February 2024
Naija
Alternate form
Etymology
- From: Edo ayelala, (god of fire)
Pronunciation
- àyélâlâ
Noun
- Di name of one god for Edo wey dey punish any person wey do bad make di person swell die.
- Di man wey steal your goat go die if you go report am give ayelala — (The man who stole your goat will die if you report to the deity called ayelala.)
- As di family dey run round find money for sacrifice wey baba say Ayelala want, dem carry Dada go shrine before im swell body blow. — (The family took him to the shrine as he began swelling till they are able to raise money for the sacrifice needed to redeem him.)
Synonym
Translation
- English: Edo deity