ayelala

Naija

Alternate form

Etymology

  • From: Edo ayelala, (god of fire)

Pronunciation

  • àyélâlâ

Play Play

Noun

  • Di name of one god for Edo wey dey punish any person wey do bad make di person swell die.
  • Di man wey steal your goat go die if you go report am give ayelala  — (The man who stole your goat will die if you report to the deity called ayelala.)
  • As di family dey run round find money for sacrifice wey baba say Ayelala want, dem carry Dada go shrine before im swell body blow.  — (The family took him to the shrine as he began swelling till they are able to raise money for the sacrifice needed to redeem him.)

Synonym

Translation

  • English: Edo deity