Difference between revisions of "balance"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
(14 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From English: ''balance'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * bálâns |
<sm2>Pcm-ng-balance.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-balance.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-balance.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-balance.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | #Di remaining part of person money wey person suppose collect. |
− | + | #:* {{ux|dv| Anytime I see Mr Johnson, I go ask am for my '''balance''' wey remain. |(NSC_2021, Whenever I see Mr Johnson, I will collect the remaining part of the money he owes me.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|Madam, na my '''balance''' I come collect, I no come quarrel. |(Madam, I do not want trouble, just pay my outstanding money.)}} | |
− | + | # Money wey remain for person bank account. | |
− | + | #:* {{ux|dv|When dat alert wey I dey wait since [[enta]] my phone yesterday, my '''balance''' fear even me wey get di account.|(When I got the much awaited alert yesterday, I was pleasantly surprised.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|I dey go meet dat cashier make e help me check my '''balance'''. |(I will ask the cashier to help check my balance.)}} | |
− | + | ====Related forms==== | |
− | + | [[balanceancarry]] | |
− | #:* {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | #:* {{ux|dv| | ||
− | |||
− | # | ||
− | #:* {{ux|dv|When dat alert wey I dey wait since enta my phone yesterday, my '''balance''' fear even me wey get | ||
− | #:* {{ux|dv|I dey go meet dat cashier make e | ||
− | ==== | ||
− | |||
− | ==== | + | ====Translation==== |
− | * English: '' | + | *English: ''balance'', ''debt'', ''change'' |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
+ | #* Make person stand or siddon well. | ||
+ | #:* {{ux|dv|Abeg '''balance''' well make I fit sit down. |(Please, adjust so that I can sit down.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Anybody wey no '''balance''' well on top dis ladder go just fall down yakata for ground. |(Anybody not capable of standing firm on this ladder will simply fall down flat.)}} | ||
# Make dem do make someting dey equal. | # Make dem do make someting dey equal. | ||
− | #:* {{ux|dv|If dem wan '''balance''' am, shebi dem for first ask us? |(deuber__6014, If they wish to be fair, they | + | #:* {{ux|dv|If dem wan '''balance''' am, shebi dem for first ask us? |(deuber__6014, If they wish to be fair, shouldn't they have first asked us?)}} |
− | #:* {{ux|dv|Wetin you need na to '''balance''' am. |(bbc__78145 | + | #:* {{ux|dv|Wetin you need na to '''balance''' am. |(bbc__78145, What you need is to balance things.)}} |
− | # Make person | + | # Make person keep someting where people go fit dey see am [[well well]]. |
− | #:* {{ux|dv|Peju foto of her meeting wit President Barack Obama '''balance''' ontop her desk |(bbc__80735 | + | #:* {{ux|dv| Peju foto of her meeting wit President Barack Obama '''balance''' ontop her desk |(bbc__80735, Peju positioned the picture she snapped with President Obama at a prominent place in her office.)}} |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Tell dat cook make she '''balance''' dat jollof cooler where I go dey see am wella.|(Tell the caterer to position the cooler within view.)}} |
+ | |||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | *[[change]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''to sit/ stand properly, fair treatment'' |
Latest revision as of 17:13, 14 February 2024
Naija
Etymology
From English: balance
Pronunciation
- bálâns
Noun
- Di remaining part of person money wey person suppose collect.
- Anytime I see Mr Johnson, I go ask am for my balance wey remain. — (NSC_2021, Whenever I see Mr Johnson, I will collect the remaining part of the money he owes me.)
- Madam, na my balance I come collect, I no come quarrel. — (Madam, I do not want trouble, just pay my outstanding money.)
- Money wey remain for person bank account.
- When dat alert wey I dey wait since enta my phone yesterday, my balance fear even me wey get di account. — (When I got the much awaited alert yesterday, I was pleasantly surprised.)
- I dey go meet dat cashier make e help me check my balance. — (I will ask the cashier to help check my balance.)
Related forms
Translation
- English: balance, debt, change
Verb
- Make person stand or siddon well.
- Abeg balance well make I fit sit down. — (Please, adjust so that I can sit down.)
- Anybody wey no balance well on top dis ladder go just fall down yakata for ground. — (Anybody not capable of standing firm on this ladder will simply fall down flat.)
- Make dem do make someting dey equal.
- If dem wan balance am, shebi dem for first ask us? — (deuber__6014, If they wish to be fair, shouldn't they have first asked us?)
- Wetin you need na to balance am. — (bbc__78145, What you need is to balance things.)
- Make person keep someting where people go fit dey see am well well.
- Peju foto of her meeting wit President Barack Obama balance ontop her desk — (bbc__80735, Peju positioned the picture she snapped with President Obama at a prominent place in her office.)
- Tell dat cook make she balance dat jollof cooler where I go dey see am wella. — (Tell the caterer to position the cooler within view.)
Synonyms
Translations
- English: to sit/ stand properly, fair treatment