Difference between revisions of "bet"
(→Verb) |
(→Noun) |
||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * When person | + | * When person put money or someting sey someting go happen or e no go happen. |
| − | :* {{ux|dv| I dey tell you say na '''bet''' your papa dey use all im money do.|( | + | :* {{ux|dv| I dey tell you say na '''bet''' your papa dey use all im money do.|( I told you your father spends all his money on gambling.)}} |
| − | :* {{ux|dv|Na '''bet''' dem dey bet for here.|( | + | :* {{ux|dv|Na '''bet''' dem dey bet for here.|(This place is a betting house/site.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
Revision as of 12:49, 27 February 2024
Naija
Etymology
From: English bet
Pronunciation
- bɛ̂t
Noun
- When person put money or someting sey someting go happen or e no go happen.
- I dey tell you say na bet your papa dey use all im money do. — ( I told you your father spends all his money on gambling.)
- Na bet dem dey bet for here. — (This place is a betting house/site.)
Translations
- English: bet, gamble
Verb
- Make person use money play game sey someting go happen or e no go happen to get more money.
- Young young boys of dis generation no sabi pass to dey bet. — (NSC_2021, Young boys of this present generation are actively involve in betting.)
- We bet sey Chelsea go beat Barca. — (NSC_2021, We had a bet on Chelsea winning Barcelona.)
Translations
- English: bet