bet

Naija

Etymology

From: English bet

Pronunciation

  • bɛ̂t

Play Play

Noun

  • When person put money or someting sey someting go happen or e no go happen.
  • I dey tell you say na bet your papa dey use all im money do.  — ( I told you your father spends all his money on gambling.)
  • Na bet dem dey bet for here.  — (This place is a betting house/site.)

Translations

  • English: bet, gamble

Verb

  • Make person put money or someting sey someting go happen or e no go happen.
  • Young young boys of dis generation no sabi pass to dey bet.  — (NSC_2021, Young boys of this present generation are actively involve in betting.)
  • We bet sey Chelsea go beat Barca.  — (NSC_2021, We had a bet on Chelsea winning Barcelona.)

Translations

  • English: bet