Difference between revisions of "bobo"

 
(9 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Etymology===
+
===Etymology1===
 
From: ''unknown''
 
From: ''unknown''
===Pronunciation===
+
====Pronunciation1====
 
* bɔ̀bɔ́
 
* bɔ̀bɔ́
 
<sm2>Pcm-ng-bobo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-bobo.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-bobo.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-bobo.m.ogg</sm2>
  
 
+
====Noun====
===Noun===
 
 
# Young man wey still dey grow
 
# Young man wey still dey grow
#: {{ux|dv|Di '''bobo''' fine. |(NSC_2021, The young man is handsome.)}}
+
#: {{ux|dv|Di '''bobo''' fine. |(The young man is handsome.)}}
 
# Name wey de dey call man wey babe dey like.
 
# Name wey de dey call man wey babe dey like.
#: {{ux|dv|Dat your '''bobo''' make sense o! |(NST_cleaned__1534, Your boyfriend is nice.)}}
+
#: {{ux|dv|Dat your '''bobo''' make sense o! |(Your boyfriend is nice.)}}
===Related forms====
+
=====Related forms=====
 
[[bobonice]]
 
[[bobonice]]
  
====Synonyms====
+
=====Synonyms=====
 
* English: ''lover'', ''fiancé'', ''boyfriend''
 
* English: ''lover'', ''fiancé'', ''boyfriend''
====Translations====
+
=====Translations=====
 
* English: ''young man''
 
* English: ''young man''
 +
 +
===Etymology2===
 +
From: ''unknown''
 +
 +
====Alternative Form====
 +
[[bubu]]
 +
====Pronunciation2====
 +
bóbò
 +
 +
<sm2>Pcm-ng-bobo2.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-bobo2.m.ogg</sm2>
 +
 +
====Verb====
 +
* Make person dey lie give person.
 +
:* {{ux|dv| Which kind talk be dat sey you fit come or you fit no come? No dey '''bobo''' me jor! Clear me make I know as tings dey be. |(NSC_2021, What do you mean by you may come or you may not come? Tell me the truth and stop playing games with me.)}}
 +
:* {{ux|dv| Because person wear suit wear eyeglass dey speak [[supri supri]] you con feel sey e no go sabi '''bobo''' person? E go do you like film. Dey watch. |(NSC_2021, Just because a person is putting on a suit, glasses and speaks good English you feel they can't deceive you? You'll be shocked. You'll see.)}}
 +
 +
=====Translation=====
 +
* English: ''lie'', ''deceive''

Latest revision as of 15:02, 27 February 2024

Naija

Etymology1

From: unknown

Pronunciation1

  • bɔ̀bɔ́

Play Play

Noun

  1. Young man wey still dey grow
    Di bobo fine.  — (The young man is handsome.)
  2. Name wey de dey call man wey babe dey like.
    Dat your bobo make sense o!  — (Your boyfriend is nice.)
Related forms

bobonice

Synonyms
  • English: lover, fiancé, boyfriend
Translations
  • English: young man

Etymology2

From: unknown

Alternative Form

bubu

Pronunciation2

bóbò

Play Play

Verb

  • Make person dey lie give person.
  • Which kind talk be dat sey you fit come or you fit no come? No dey bobo me jor! Clear me make I know as tings dey be.  — (NSC_2021, What do you mean by you may come or you may not come? Tell me the truth and stop playing games with me.)
  • Because person wear suit wear eyeglass dey speak supri supri you con feel sey e no go sabi bobo person? E go do you like film. Dey watch.  — (NSC_2021, Just because a person is putting on a suit, glasses and speaks good English you feel they can't deceive you? You'll be shocked. You'll see.)
Translation
  • English: lie, deceive