bubu

Naija

Etymology

From:unknown

Pronunciation

  • bùbù


Verb

  • Sey person dey blow lie.
  • Na bubu government dey bubu ASUU na im make lecturers dey always strike.  — (ASUU goes on strike regularly because the government is insincere.)

Synonym

fabu, lie lie, bobo

Translation

  • English: to tell a lie