Difference between revisions of "borrowpose"

(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== * borrowpose ===Etymology=== From: English ''borrow'' and ''pose'' ===Pronunciation=== * bòròpȏse <sm2>Pcm-ng-borrow pose.f.ogg</sm2>...")
 
 
(7 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative Form===
 
===Alternative Form===
−
* [[borrowpose]]
+
* [[borrow pose]]
 +
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''borrow'' and ''pose''
 
From: English ''borrow'' and ''pose''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
* bòròpȏse
+
* bòròpȏs
−
<sm2>Pcm-ng-borrow pose.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-borrowpose.f.ogg</sm2>  
−
<sm2>Pcm-ng-borrow posed.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-borrowpose.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
*Make person dey do yanga someting wey no be im own.
+
*Wetin person dey do wey be sey e dey do yanga wit wetin no be im get.
−
:* {{ux|dv| Na carry my car do '''borrowpose''' for di party wey you dey go so.|(NSC_2021, Do not use my car as a showoff at that party you are attending.)}}
+
:* {{ux|dv| No carry my car do '''borrowpose''' for di party wey you dey go so.|(Do not use my car as showoff at that party you are attending.)}}
−
:* {{ux|dv|Na only to dey do '''borrowpose''' you sabi.|(NSC_2021, You are only good at showing off with other peoples stuffs.)}}
+
:* {{ux|dv|Na only to dey do '''borrowpose''' you sabi.|(You are only good at showing off with other people's stuff.)}}
 +
 
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
* [[borrow]], [[borrowborrow]]
 
* [[borrow]], [[borrowborrow]]
Line 18: Line 20:
 
* [[begybegy]]
 
* [[begybegy]]
 
====Translation====
 
====Translation====
−
* English: ''showing off with other peoples stuffs''
+
* English: ''showing off with other people's properties''
 +
 
 +
===Verb===
 +
* Make person dey do yanga wit wetin no be im get.
 +
:* {{ux|dv| You go dey '''borrowpose''' dey waka about, you no dey every reason sey you don old pass dis kind yeye doings? |(You go about showing off with things that are not yours, don't you ever stop to think that you are getting too old for these stupid things?)}}
 +
:* {{ux|dv| You don use im car '''borrowpose''' tire, wetin you go do now wey be sey e dey travel? |(You've pretended that his car is yours, what will you do now that he is travelling?)}}
 +
 
 +
====Translation====
 +
* English: ''showing off with people's properties''

Latest revision as of 16:54, 27 February 2024

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English borrow and pose

Pronunciation

  • bòròpȏs

Play Play

Noun

  • Wetin person dey do wey be sey e dey do yanga wit wetin no be im get.
  • No carry my car do borrowpose for di party wey you dey go so.  — (Do not use my car as showoff at that party you are attending.)
  • Na only to dey do borrowpose you sabi.  — (You are only good at showing off with other people's stuff.)

Related forms

Synonyms

Translation

  • English: showing off with other people's properties

Verb

  • Make person dey do yanga wit wetin no be im get.
  • You go dey borrowpose dey waka about, you no dey every reason sey you don old pass dis kind yeye doings?  — (You go about showing off with things that are not yours, don't you ever stop to think that you are getting too old for these stupid things?)
  • You don use im car borrowpose tire, wetin you go do now wey be sey e dey travel?  — (You've pretended that his car is yours, what will you do now that he is travelling?)

Translation

  • English: showing off with people's properties