Difference between revisions of "borrowpose"
(→Verb) |
|||
| Line 6: | Line 6: | ||
From: English ''borrow'' and ''pose'' | From: English ''borrow'' and ''pose'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * bòròpȏs |
<sm2>Pcm-ng-borrowpose.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-borrowpose.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-borrowpose.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-borrowpose.m.ogg</sm2> | ||
Latest revision as of 16:54, 27 February 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English borrow and pose
Pronunciation
- bòròpȏs
Noun
- Wetin person dey do wey be sey e dey do yanga wit wetin no be im get.
- No carry my car do borrowpose for di party wey you dey go so. — (Do not use my car as showoff at that party you are attending.)
- Na only to dey do borrowpose you sabi. — (You are only good at showing off with other people's stuff.)
Related forms
Synonyms
Translation
- English: showing off with other people's properties
Verb
- Make person dey do yanga wit wetin no be im get.
- You go dey borrowpose dey waka about, you no dey every reason sey you don old pass dis kind yeye doings? — (You go about showing off with things that are not yours, don't you ever stop to think that you are getting too old for these stupid things?)
- You don use im car borrowpose tire, wetin you go do now wey be sey e dey travel? — (You've pretended that his car is yours, what will you do now that he is travelling?)
Translation
- English: showing off with people's properties