Difference between revisions of "bottompot"

 
(2 intermediate revisions by the same user not shown)
Line 11: Line 11:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
# Food wey dey dey for down down of pot, sometimes e dey burn.
+
# Food wey dey dey for down down of pot, e fit don burn small.
−
#:* {{ux|dv| You no see sey de don use '''bottompot''' rice do you.|(NSC_2021, Can't you see that you have been cursed with eating the rice at the bottom part of the pot.)}}  
+
#:* {{ux|dv| You no see sey de don use '''bottompot''' rice do you.|(Can't you see that you have been cursed with eating the rice at the bottom part of the pot.)}}  
−
#:* {{ux|dv| You no first collect food because you dey wait '''bottompot''' abi. |(NSC_2021, You didnt want to collect food first because you want to eat the remnants at the bottom of the pot right?)}}
+
#:* {{ux|dv| You no first collect food because you dey wait '''bottompot''' abi. |(You didnt want to collect food first because you want to eat the remnants at the bottom of the pot right?)}}
 
# Someting wey happen wey be sey na im sweet pass for di tings wey happen.
 
# Someting wey happen wey be sey na im sweet pass for di tings wey happen.
−
#:* {{ux|dv| Di '''bottompot''' be  sey, dat guy wey she dey use pepper us, di guy don marry, e don even born sef. |(NSC_2021, The sweetest part of the issue is that the man she as been flaunting to make us feel jealous, the man is married, he even has children.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di '''bottompot''' be  sey, dat guy wey she dey use pepper us, di guy don marry, e don even born sef. |(The sweetest part of the issue is that the man she as been flaunting to make us feel jealous, the man is married, he even has children.)}}
−
#:* {{ux|dv| Sis, no dey talk up up, give me di '''bottompot''' abeg.|(NSC_2021, Sis, don't be vague, give me the real sauce.)}}
+
#:* {{ux|dv| Sis, no dey talk up up, give me di '''bottompot''' abeg.|( Sis, don't be vague, give me the real sauce.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[koko]], [[matter]]
 
[[koko]], [[matter]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''bottom part of the pot, most interesting part of an event''
 
* English: ''bottom part of the pot, most interesting part of an event''

Latest revision as of 17:33, 27 February 2024

Naija

Alternative Form

bottom pot

Etymology

  • From: English bottom pot

Pronunciation

bɔ̀tómpɔ̂t


Play

Noun

  1. Food wey dey dey for down down of pot, e fit don burn small.
    • You no see sey de don use bottompot rice do you.  — (Can't you see that you have been cursed with eating the rice at the bottom part of the pot.)
    • You no first collect food because you dey wait bottompot abi.  — (You didnt want to collect food first because you want to eat the remnants at the bottom of the pot right?)
  2. Someting wey happen wey be sey na im sweet pass for di tings wey happen.
    • Di bottompot be sey, dat guy wey she dey use pepper us, di guy don marry, e don even born sef.  — (The sweetest part of the issue is that the man she as been flaunting to make us feel jealous, the man is married, he even has children.)
    • Sis, no dey talk up up, give me di bottompot abeg.  — ( Sis, don't be vague, give me the real sauce.)

Synonym

koko, matter

Translation

  • English: bottom part of the pot, most interesting part of an event