Difference between revisions of "draw rain"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * ===Etymology=== Borrowed from English draw rain ===Pronunciation=== * drɔ́réìn <sm2>Pcm-ng-draw rain.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-draw r...") |
|||
(6 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''draw'' and ''rain'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 10: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-draw rain.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-draw rain.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-draw rain.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-draw rain.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Phrasal Verb=== | ===Phrasal Verb=== | ||
− | + | # Make dibia dey do someting make rain fall. | |
− | + | #:* {{ux|dv| Once dem fix occassion for dis area, you must go see di dibia wey dey here. If you no see am, e go draw rain come. | (Once an occassion is fixed in this community, you must visit the rainmaker. If you don’t, he’ll invoke the rain.)}} | |
− | + | *Make person cause wahala. | |
− | + | :* {{ux|dv| Na who don chop [[belleful]] dey '''draw rain'''. |(Only those who are strong make trouble.)}} | |
− | #: {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| As e begin '''draw rain''', naim I clear sharp sharp.| (As he began to make trouble, I left the place immediately.)}} |
− | + | ====Related form==== | |
− | + | [[draw]] | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | * | ||
− | |||
− | ==== | ||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: '' invoke/prevent rain'', ''threaten'', ''cause trouble'' |
Latest revision as of 09:14, 29 February 2024
Naija
Etymology
From: English draw and rain
Pronunciation
- drɔ́réìn
Phrasal Verb
- Make dibia dey do someting make rain fall.
- Once dem fix occassion for dis area, you must go see di dibia wey dey here. If you no see am, e go draw rain come. — (Once an occassion is fixed in this community, you must visit the rainmaker. If you don’t, he’ll invoke the rain.)
- Make person cause wahala.
- Na who don chop belleful dey draw rain. — (Only those who are strong make trouble.)
- As e begin draw rain, naim I clear sharp sharp. — (As he began to make trouble, I left the place immediately.)
Related form
Translations
- English: invoke/prevent rain, threaten, cause trouble