Difference between revisions of "dull"
| (4 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | + | From English: ''dull'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* dɔ̂ | * dɔ̂ | ||
<sm2>Pcm-ng-dull.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-dull.f.ogg</sm2> | ||
| − | <sm2>Pcm-ng-dull.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-dull.m.ogg</sm2> |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
| − | + | # Make business or someting wey person dey do no dey move. | |
| − | + | #:* {{ux|dv|Di chemical business [[gaan]] come dey '''dull''', |(LAG_03_Lagos-Life_M__24, The chemical business itself is also dull..)}} | |
| − | + | # Sey person no quick dey understand or do someting. | |
| − | # | + | #:* {{ux|dv|E get di way oyibo dem dey talk am now sey all play, and no work dey make Jack make e be '''dull''' boy. |(ENU_06_After-School-Lessons_DG__116, There is this European saying that All play and no work makes Jack a dull boy.)}} |
| − | |||
| − | |||
| − | #: {{ux|dv|Di chemical business gaan come dey '''dull''', |(LAG_03_Lagos-Life_M__24, The chemical business also | ||
| − | #: {{ux|dv|E get di way oyibo dem dey talk am now sey all play, and no work dey make Jack make e be '''dull''' boy. |(ENU_06_After-School-Lessons_DG__116, There is this | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
| − | + | [[odoyo]], [[ozuo]], | |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
| − | + | [[sabiperson]] | |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: unintelligent | + | * English: ''unintelligent'' |
| − | |||
| − | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| − | dull: no | + | * Make person no quick dey understand or do someting. |
| − | + | :* {{ux|dv| Dat guy too dey '''dull''' person. You and am go arrange [[levels]] e go begin yarn story when e reach to do wetin una two talk. |(That guy always disappoints. You will make a plan with him and then when it's time to do what you both agreed, he'll give excuses.)}} | |
| + | :* {{ux|dv| Guy! Open eye. Work hard when your mates dem dey work, no '''dull''' yoursef. |(Brother, Focus. Work hard when your mates are working, don't disappoint yourself.)}} | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
| − | + | [[slow]], [[disappoint]] | |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
| − | * | + | * [[sharp]] |
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: | + | * English: ''disappoint'' |
Latest revision as of 08:00, 29 February 2024
Naija
Etymology
From English: dull
Pronunciation
- dɔ̂
Adjective
- Make business or someting wey person dey do no dey move.
- Di chemical business gaan come dey dull, — (LAG_03_Lagos-Life_M__24, The chemical business itself is also dull..)
- Sey person no quick dey understand or do someting.
- E get di way oyibo dem dey talk am now sey all play, and no work dey make Jack make e be dull boy. — (ENU_06_After-School-Lessons_DG__116, There is this European saying that All play and no work makes Jack a dull boy.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: unintelligent
Verb
- Make person no quick dey understand or do someting.
- Dat guy too dey dull person. You and am go arrange levels e go begin yarn story when e reach to do wetin una two talk. — (That guy always disappoints. You will make a plan with him and then when it's time to do what you both agreed, he'll give excuses.)
- Guy! Open eye. Work hard when your mates dem dey work, no dull yoursef. — (Brother, Focus. Work hard when your mates are working, don't disappoint yourself.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: disappoint