odoyo

Naija

Etymology

From Unknown

Pronunciation

  • ɔ̀dɔ̀jɔ̀

Play Play

Adjective

  • Person wey no dey too sabi reason tings as e suppose.
  • Dat guy no sabi play ball o, e go just run around like odoyo.  — (That guy does not know to play football, runs around like a dimwit. )
  • Omo, show dem sey you no be odoyo, if dem shout give you, change am for dem.  —  (Bro, show them that you are not a dimwit, if they shout at you, react the same way!)

Synonym

mumu, ozuo

Antonym

sabi person

Translation

English: dimwit