Difference between revisions of "hustle"
(→Noun) |
|||
| (5 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
| − | * hosu | + | * [[hosu]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | From English ''hustle''. | + | From English: ''hustle''. |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| Line 10: | Line 10: | ||
<sm2>Pcm-ng-hustle.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-hustle.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-hustle.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-hustle.m.ogg</sm2> | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | + | * Wetin person dey do make e for see food chop. | |
| − | * {{ux|dv|My '''hustle''' for life no go waste. |( | + | :* {{ux|dv|My '''hustle''' for life no go waste. |(NSC_2020, My work in life will not be wasted.)}} |
| + | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''endeavor'' | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| − | * {{ux|dv|My | + | * Make person put body for someting wella. |
| − | * {{ux|dv|Go Lagos, go '''hustle''' small before December . |( | + | :* {{ux|dv|My maale '''hustle''' sotay everybody for area use wetin e dey sell take know am.|(NSC_2020, My mother strived so hard till everyone in our neighbourhood knew her from what she was selling.)}} |
| + | :* {{ux|dv|Go Lagos, go '''hustle''' small before December.|(NSC_2020, Go to Lagos, go and work a bit before December.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[work]], [[struggle]] | * [[work]], [[struggle]] | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
Latest revision as of 19:46, 29 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: hustle.
Pronunciation
- hɔ́sù
Noun
- Wetin person dey do make e for see food chop.
- My hustle for life no go waste. — (NSC_2020, My work in life will not be wasted.)
Translation
- English: endeavor
Verb
- Make person put body for someting wella.
- My maale hustle sotay everybody for area use wetin e dey sell take know am. — (NSC_2020, My mother strived so hard till everyone in our neighbourhood knew her from what she was selling.)
- Go Lagos, go hustle small before December. — (NSC_2020, Go to Lagos, go and work a bit before December.)