hustle

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: hustle.

Pronunciation

  • hɔ́sù

Play Play

Noun

  • Wetin person dey do make e for see food chop.
  • My hustle for life no go waste.  — (NSC_2020, My work in life will not be wasted.)

Translation

  • English: endeavor

Verb

  • Make person put body for someting wella.
  • My maale hustle sotay everybody for area use wetin e dey sell take know am.  — (NSC_2020, My mother strived so hard till everyone in our neighbourhood knew her from what she was selling.)
  • Go Lagos, go hustle small before December.  — (NSC_2020, Go to Lagos, go and work a bit before December.)

Synonyms