Difference between revisions of "kponkpon"

 
(2 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
From: Yoruba ''kponkpon''
 
From: Yoruba ''kponkpon''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* kpɔ̀nkpɔ́n
+
* kpɔ́nkpɔ́n
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-kponkpon.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-kponkpon.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Big pan wey people wey dey work for construction site to take carry sand for head.
 
# Big pan wey people wey dey work for construction site to take carry sand for head.
#:* {{ux|dv|I no fit see all di '''kponkpon''' wey una keep for dis place.|(NSC_2021, I can not find all the head-pan you guys kept here.)}}
+
#:* {{ux|dv|I no fit see all di '''kponkpon''' wey una keep for dis place.|(I can not find all the head-pan you guys kept here.)}}
 
# Person wey im work na to dey carry sand and cement with pan for construction site.  
 
# Person wey im work na to dey carry sand and cement with pan for construction site.  
#:* {{ux|dv| You fit follow us go site today? Dem go pay you 2k if you fit do '''kponkpon''' today.|(NSC_2021, Can you accompany us to the construction site? You'll be paid a sum of #2,000 if you can work as a bricklayer for a day.)}}
+
#:* {{ux|dv| You fit follow us go site today? Dem go pay you 2k if you fit do '''kponkpon''' today.|(Can you accompany us to the construction site? You'll be paid a sum of #2,000 if you can work as a bricklayer for a day.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 15:45, 5 March 2024

Naija

Etymology

From: Yoruba kponkpon

Pronunciation

  • kpɔ́nkpɔ́n

Play Play

Noun

  1. Big pan wey people wey dey work for construction site to take carry sand for head.
    • I no fit see all di kponkpon wey una keep for dis place.  — (I can not find all the head-pan you guys kept here.)
  2. Person wey im work na to dey carry sand and cement with pan for construction site.
    • You fit follow us go site today? Dem go pay you 2k if you fit do kponkpon today.  — (Can you accompany us to the construction site? You'll be paid a sum of #2,000 if you can work as a bricklayer for a day.)

Synonyms

Translations

  • English: head-pan, bricklayer