kponkpon

Naija

Etymology

From: Yoruba kponkpon

Pronunciation

  • kpɔ́nkpɔ́n

Play Play

Noun

  1. Big pan wey people wey dey work for construction site to take carry sand for head.
    • I no fit see all di kponkpon wey una keep for dis place.  — (I can not find all the head-pan you guys kept here.)
  2. Person wey im work na to dey carry sand and cement with pan for construction site.
    • You fit follow us go site today? Dem go pay you 2k if you fit do kponkpon today.  — (Can you accompany us to the construction site? You'll be paid a sum of #2,000 if you can work as a bricklayer for a day.)

Synonyms

Translations

  • English: head-pan, bricklayer