Difference between revisions of "miss"

 
(6 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 4: Line 4:
 
* From: English ''miss''
 
* From: English ''miss''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
mɪ̂s
+
* mɪ̂s
 
<sm2>Pcm-ng-miss.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-miss.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-miss.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-miss.m.ogg</sm2>
 +
 
===Verb===
 
===Verb===
−
====intransitive====
+
# Make someting/person wey dey no con dey again.
−
# Make someting/person wey dey no con dey again
+
#:* {{ux|dv| Wetin make am dey shout be sey im pikin '''miss''' |(She is shouting because her child is missing.)}}
−
#:* {{ux|dv| Wetin make am dey shout be sey im pikin '''miss''' |(NSC_2021, She is shouting because her child is missing.)}}
+
#:* {{ux|dv| Shey dat guy just '''miss''' abi sand dey my eye? |(Didn't that man just disappear? Or is there sand in my eye?)}}
−
#:* {{ux|dv| No comot eye for where your car dey, for dis area e fit just '''miss'''. |(NSC_2021, Don't take your eyes off where your car is parked, in this area it could get missing.)}}
+
#:* {{ux|dv| No comot eye for where your car dey, for dis area e fit just '''miss'''. |(Don't take your eyes off where your car is parked, in this area it could get missing.)}}
−
# {{ux|dv| Shey dat guy just '''miss''' abi sand dey my eye? |(NSC_2021, Didn't that man just disappear? Or is there sand in my eye?)}}
+
# Make person want dey with person wey no dey di same place wit am.
−
====Transitive====
+
#:* {{ux|dv| You dey '''miss''' your wife abi? Dey dere form boss, call am jor! |(You are missing your wife, right? You are acting tough, call her already!)}}
−
# Make person want dey with person wey no dey.
 
−
#:* {{ux|dv| You dey '''miss''' your wife abi? Dey dere form boss, call am jor! |(NSC_2021, You are missing your wife, right? You are acting tough, call her already!)}}
 
 
# Make person no see person want see.
 
# Make person no see person want see.
−
#:* {{ux|dv| You dey waste time, you go '''miss''' am. Make we bet! |(NSC_2021, You are wasting time. You'll miss him. Let's bet.)}}
+
#:* {{ux|dv| You dey waste time, you go '''miss''' am. Make we bet! |(You are wasting time. You'll miss him. Let's bet.)}}
 
=====Synonym=====
 
=====Synonym=====
 
[[loss]]
 
[[loss]]
Line 24: Line 23:
 
[[see]]
 
[[see]]
  
−
====Translation====
+
=====Translation=====
 
* English: ''missing'', ''lost'', ''disappear'', ''miss''
 
* English: ''missing'', ''lost'', ''disappear'', ''miss''

Latest revision as of 15:03, 6 March 2024

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: English miss

Pronunciation

  • mɪ̂s

Play Play

Verb

  1. Make someting/person wey dey no con dey again.
    • Wetin make am dey shout be sey im pikin miss  — (She is shouting because her child is missing.)
    • Shey dat guy just miss abi sand dey my eye?  — (Didn't that man just disappear? Or is there sand in my eye?)
    • No comot eye for where your car dey, for dis area e fit just miss.  — (Don't take your eyes off where your car is parked, in this area it could get missing.)
  2. Make person want dey with person wey no dey di same place wit am.
    • You dey miss your wife abi? Dey dere form boss, call am jor!  — (You are missing your wife, right? You are acting tough, call her already!)
  3. Make person no see person want see.
    • You dey waste time, you go miss am. Make we bet!  — (You are wasting time. You'll miss him. Let's bet.)
Synonym

loss

Antonym

see

Translation
  • English: missing, lost, disappear, miss