Difference between revisions of "okada"
(→Noun) |
|||
(8 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: ''Na from di name wey Gabriel Igbinedion give [[im]] plane '' | + | From: ''Na from di name wey Gabriel Igbinedion give [[im]] plane company '' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* ɔ̀kádà | * ɔ̀kádà | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-okada.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-okada.m.ogg</sm2> |
+ | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Wetin get two tire, one for front and one for back wey get engine wey people dey drive. | |
− | :* {{ux|dv|''' | + | #:* {{ux|dv| You say you sabi drive '''okada''', see now, you don gofall woman wey carry egg. Use your chest and gragra take carry your gbese. |(You said you know how to ride a motorcycle, now you’ve hit a woman carrying eggs. Deal with your problems with your confidence.)}} |
− | :* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| If you see money buy car, buy '''okada'''. You sha need wetin go fit carry you go office come back shey?|(If you can’t afford to buy a car, buy a motorcycle. All you need is something to take you to the office and back, right?)}} |
− | ==== | + | # Work wey person dey do wey be sey e go carry people ontop wetin get two tire, for front and for back, wey get engine. If e carry dem reach where dem dey go,dem go give am money. |
− | * English: ''motorcycle'' | + | #:* {{ux|dv| Find work do. Even if na '''okada'''.|(Find something to do. Even if it’s riding commercial motorcycles.)}} |
+ | ====Synonym==== | ||
+ | [[machine]], [[okadaman]] | ||
+ | |||
+ | ====Related Form==== | ||
+ | [[okadaman]] | ||
+ | |||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''motorcycle, commercial motorcycle riding'' |
Latest revision as of 08:05, 7 March 2024
Naija
Etymology
From: Na from di name wey Gabriel Igbinedion give im plane company
Pronunciation
- ɔ̀kádà
Noun
- Wetin get two tire, one for front and one for back wey get engine wey people dey drive.
- You say you sabi drive okada, see now, you don gofall woman wey carry egg. Use your chest and gragra take carry your gbese. — (You said you know how to ride a motorcycle, now you’ve hit a woman carrying eggs. Deal with your problems with your confidence.)
- If you see money buy car, buy okada. You sha need wetin go fit carry you go office come back shey? — (If you can’t afford to buy a car, buy a motorcycle. All you need is something to take you to the office and back, right?)
- Work wey person dey do wey be sey e go carry people ontop wetin get two tire, for front and for back, wey get engine. If e carry dem reach where dem dey go,dem go give am money.
- Find work do. Even if na okada. — (Find something to do. Even if it’s riding commercial motorcycles.)
Synonym
Related Form
Translations
- English: motorcycle, commercial motorcycle riding