Difference between revisions of "palmy"

 
(3 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* pàmí
 
* pàmí
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-palmy.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-palmy.m.ogg</sm2>
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Drink wey de dey get from palm tree after dem don tap di water wey dey inside wey no dey [[shack]] person unless di water don ferment.
+
* Drink wey de dey get from palm tree after dem don tap di water wey dey inside.  
:* {{ux|dv| I no fit marry person wey dey always drink '''palmy'''.|(NSC_2021, I can never marry a man always drinks palm wine. )}}
+
:* {{ux|dv| I no fit marry person wey dey always drink '''palmy'''.|(I can never marry a man who always drinks palm wine.)}}
:* {{ux|dv|'''Palmy''' and better bush meat dey sweet for evening.|(NSC_2021, It is refreshing to drink palm wine with  bush meat in the evening.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Palmy''' and better bush meat dey sweet for evening.|(It is refreshing to drink palm wine with  bush meat in the evening.)}}
:* {{ux|dv|People don talk sey fourofour and '''palmy''' dey make sense!| (NSC_2021, people say that dog meat and palm wine are an amazing combination.)}}
+
:* {{ux|dv|People don talk sey fourofour and '''palmy''' dey make sense!| (People say that dog meat and palm wine are an amazing combination.)}}
  
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''palm wine''
 
* English: ''palm wine''

Latest revision as of 09:30, 7 March 2024

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English palmy

Pronunciation

  • pàmí

Play Play

Noun

  • Drink wey de dey get from palm tree after dem don tap di water wey dey inside.
  • I no fit marry person wey dey always drink palmy.  — (I can never marry a man who always drinks palm wine.)
  • Palmy and better bush meat dey sweet for evening.  — (It is refreshing to drink palm wine with bush meat in the evening.)
  • People don talk sey fourofour and palmy dey make sense!  —  (People say that dog meat and palm wine are an amazing combination.)

Translation

  • English: palm wine