Difference between revisions of "palmy"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
(One intermediate revision by the same user not shown) | |||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Drink wey de dey get from palm tree after dem don tap di water wey dey inside | + | * Drink wey de dey get from palm tree after dem don tap di water wey dey inside. |
− | :* {{ux|dv| I no fit marry person wey dey always drink '''palmy'''.|( | + | :* {{ux|dv| I no fit marry person wey dey always drink '''palmy'''.|(I can never marry a man who always drinks palm wine.)}} |
− | :* {{ux|dv|'''Palmy''' and better bush meat dey sweet for evening.|( | + | :* {{ux|dv|'''Palmy''' and better bush meat dey sweet for evening.|(It is refreshing to drink palm wine with bush meat in the evening.)}} |
− | :* {{ux|dv|People don talk sey fourofour and '''palmy''' dey make sense!| ( | + | :* {{ux|dv|People don talk sey fourofour and '''palmy''' dey make sense!| (People say that dog meat and palm wine are an amazing combination.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''palm wine'' | * English: ''palm wine'' |
Latest revision as of 09:30, 7 March 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English palmy
Pronunciation
- pàmí
Noun
- Drink wey de dey get from palm tree after dem don tap di water wey dey inside.
- I no fit marry person wey dey always drink palmy. — (I can never marry a man who always drinks palm wine.)
- Palmy and better bush meat dey sweet for evening. — (It is refreshing to drink palm wine with bush meat in the evening.)
- People don talk sey fourofour and palmy dey make sense! — (People say that dog meat and palm wine are an amazing combination.)
Translation
- English: palm wine