Difference between revisions of "put eye"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''put'' and ''eye'' ===Pronunciation=== * pútaɪ̀ <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Verb...") |
|||
| (6 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
| Line 3: | Line 3: | ||
* From: English ''put'' and ''eye'' | * From: English ''put'' and ''eye'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * pútaɪ̂ |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-put eye.f.ogg</sm2> |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-put eye.m.ogg</sm2> |
| + | |||
| + | * púaɪ̂ | ||
===Verb phrase=== | ===Verb phrase=== | ||
| − | + | # Make person carry im mind put for someting. | |
| − | :* {{ux|dv| I don '''put eye''' for the work wey I dey learn.|( | + | #:* {{ux|dv| I don '''put eye''' for the work wey I dey learn.|(I am dedicated to the skill I am learning.)}} |
| − | :* {{ux|dv|'''Put eye''' for wetin dem dey teach you for school.|( | + | #:* {{ux|dv|'''Put eye''' for wetin dem dey teach you for school.|(Be committed to what you are taught in school.)}} |
| + | # Make person dey want someting wey anoder person get. | ||
| + | #:* {{ux|dv| Why you dey '''put eye''' for anoder woman body? Your wife no dey house? |(Why is your attention on another woman? Isn't your wife at home?)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv| How you go dey put eye for your guy wife? | (How could you start desiring your friend’s wife?)}} | ||
| + | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[put]] | * [[put]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| − | * English: ''committed'' | + | * English: ''committed', dedicated, focused'' |
Latest revision as of 22:20, 7 March 2024
Naija
Etymology
- From: English put and eye
Pronunciation
- pútaɪ̂
- púaɪ̂
Verb phrase
- Make person carry im mind put for someting.
- I don put eye for the work wey I dey learn. — (I am dedicated to the skill I am learning.)
- Put eye for wetin dem dey teach you for school. — (Be committed to what you are taught in school.)
- Make person dey want someting wey anoder person get.
- Why you dey put eye for anoder woman body? Your wife no dey house? — (Why is your attention on another woman? Isn't your wife at home?)
- How you go dey put eye for your guy wife? — (How could you start desiring your friend’s wife?)
Related forms
Translation
- English: committed', dedicated, focused