put eye

Naija

Etymology

  • From: English put and eye

Pronunciation

  • pútaɪ̂

Play Play

  • púaɪ̂

Verb phrase

  1. Make person carry im mind put for someting.
    • I don put eye for the work wey I dey learn.  — (I am dedicated to the skill I am learning.)
    • Put eye for wetin dem dey teach you for school.  — (Be committed to what you are taught in school.)
  2. Make person dey want someting wey anoder person get.
    • Why you dey put eye for anoder woman body? Your wife no dey house?  — (Why is your attention on another woman? Isn't your wife at home?)
    • How you go dey put eye for your guy wife?  —  (How could you start desiring your friend’s wife?)

Related forms

Translation

  • English: committed', dedicated, focused