Difference between revisions of "put eye"

 
(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
* From: English ''put'' and ''eye''
 
* From: English ''put'' and ''eye''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* pʊ́taɪ̀
+
* pútaɪ̂
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-put eye.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-put eye.m.ogg</sm2>
 +
 
 +
* púaɪ̂
  
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
* Make person carry eye for ground learn someting well.  
+
# Make person carry im mind put for someting.
:* {{ux|dv| I don '''put eye''' for the work wey I dey learn.|(NSC_2021, I am dedicated to the skill I am learning.)}}
+
#:* {{ux|dv| I don '''put eye''' for the work wey I dey learn.|(I am dedicated to the skill I am learning.)}}
:* {{ux|dv|'''Put eye''' for wetin dem dey teach you for school.|(NSC_2021, Be committed to what you are taught in school.)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Put eye''' for wetin dem dey teach you for school.|(Be committed to what you are taught in school.)}}
 +
# Make person dey want someting wey anoder person get.
 +
#:* {{ux|dv| Why you dey '''put eye''' for anoder woman body? Your wife no dey house? |(Why is your attention on  another woman? Isn't your wife at home?)}}
 +
#:* {{ux|dv| How you go dey put eye for your guy wife? | (How could you start desiring your friend’s wife?)}}
 +
 
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
* [[put]]
 
* [[put]]
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''committed', dedicated''
+
* English: ''committed', dedicated, focused''

Latest revision as of 00:20, 8 March 2024

Naija

Etymology

  • From: English put and eye

Pronunciation

  • pútaɪ̂

Play Play

  • púaɪ̂

Verb phrase

  1. Make person carry im mind put for someting.
    • I don put eye for the work wey I dey learn.  — (I am dedicated to the skill I am learning.)
    • Put eye for wetin dem dey teach you for school.  — (Be committed to what you are taught in school.)
  2. Make person dey want someting wey anoder person get.
    • Why you dey put eye for anoder woman body? Your wife no dey house?  — (Why is your attention on another woman? Isn't your wife at home?)
    • How you go dey put eye for your guy wife?  —  (How could you start desiring your friend’s wife?)

Related forms

Translation

  • English: committed', dedicated, focused