Difference between revisions of "runs girl"

Tag: Replaced
 
(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 1: Line 1:
−
==Naija==
+
Go look [[runsgirl]]
−
===Alternative Form===
 
−
* [[runsgirl]]
 
−
===Etymology===
 
−
From: English ''run'' and ''girl''
 
−
===Pronunciation===
 
−
rɔ̀nsgɛ̂l
 
−
<sm2>Pcm-ng-runs girl.f.ogg</sm2>
 
−
<sm2>Pcm-ng-runs girl.m.ogg</sm2>
 
−
 
 
−
===Noun===
 
−
* Girl wey be sey e dey follow men dey comot dey collect money.
 
−
** {{ux|dv| Wetin you and dat '''runs girl''' dey talk? No go use your hand take pour sand sand for your garri! |(NSC_2020, What are you discussing with that escort? Don't ruin things for yourself.)}}
 
−
** {{ux|dv| Ekelebe and '''runs girl''' dem be 5 and 6.  |(NSC_2020, The police and escorts work very closely with each other.)}}
 
−
====Synonym====
 
−
* [[okpo]], [[olosho]], [[ashawo]]
 
−
====Translation====
 
−
English: ''escort'', ''prostitute''
 
−
 
 
−
===Adjective===
 
−
* Sey Girl dey follow man dey comot dey collect money.
 
−
** {{ux|dv| De dey talk sey if work dey di country person go be ''runs girl''? |(NSC_Onwuegbuzia_2020, They say that that if there are jobs in the country, will anyone choose to be an escort?)}}
 
−
** {{ux|dv| No dey reason sey because person na runs girl she no be better person.  |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't think that someone is not a good person because she is an escort.)}}
 
−
====Synonym====
 
−
[[okpo]], [[olosho]], [[ashawo]]
 
−
====Translation====
 
−
English: ''escort'', ''prostitute''
 

Latest revision as of 12:28, 9 March 2024

Go look runsgirl