runsgirl

Naija

Alternative Form

Etymology

From: Naija runs and girl

Pronunciation

rɔ̀nsgɛ̂l Play Play

Noun

  • Girl wey be sey e dey follow men dey comot dey collect money.
    • Wetin you and dat runsgirl dey talk? No go use your hand take pour sand sand for your garri!  — (What are you discussing with that escort? Don't ruin things for yourself.)
    • Ekelebe and runsgirl dem be 5 and 6.  — (The police and escorts work very closely with each other.)
    • De dey talk sey if work dey di country person go be runsgirl?  — (They say that that if there are jobs in the country, will anyone choose to be an escort?)
    • No dey reason sey because person na runsgirl she no be better person.  — (Don't think that someone is not a good person because she is an escort.)

Synonym

Translation

English: escort, prostitute