Difference between revisions of "shock"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * surprise 0.78 436, confuse 0.75 100, laugh 0.71 233, vex 0.64 1206, hungry 0.58 182, cry 0.58 415, greet 0.57 161, para 0.56 230, laff 0.56...")
 
 
(16 intermediate revisions by 10 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
−
===Alternative forms===
 
−
* surprise 0.78 436, confuse 0.75 100, laugh 0.71 233, vex 0.64 1206, hungry 0.58 182, cry 0.58 415, greet 0.57 161, para 0.56 230, laff 0.56 24
 
−
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
−
Borrowed from English shock
+
From English: ''shock''
−
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* ʃɔ̂k
 
* ʃɔ̂k
 
<sm2>Pcm-ng-shock.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-shock.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-shock.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-shock.m.ogg</sm2>  
−
 
−
===Frequency===
 
−
* Frequency in NSC treebank: 2
 
−
* Frequency rank in NSC treebank: 2035
 
−
* Frequency in raw corpus: 304
 
−
* Frequency rank in raw corpus: 976
 
−
 
−
The word is used more in written texts than orally.
 
  
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
shock: no definition -- Definition in Naija?
+
* Wetin dey happen wey be sey person no tink sey e go happen wey make im heart cut.
−
 
+
:* {{ux|dv| Siasia say im still dey suffer '''shock''' on top im mother kidnap and no fit tok to tori pipo now. |(bbc__89507, Siasia is still in shock from his mother's kidnap and is unable to speak with reporters.)}}
−
 
+
:* {{ux|dv|So dis tin wey happun to oga Dewji na big '''shock'''. |(bbc__21196, What happened to Mr. Dewji was a big shock.)}}
−
# case (frequency:20)
+
:* {{ux|dv| I collapse for police headquarter for Asaba wen dem tell me about di body, di '''shock''' too much I faint. |(bbc__56908, I collapsed at the police headquarter at Asaba when I was told about the corpse, the shock was so much that I fainted.)}}
−
#: {{ux|dv|We no know wetin to think, … di town dey in '''shock'''. |(bbc__58757, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|AFP Some pipo gada outside di detention centre in '''shock''' |(bbc__10392, __no translation__)}}
 
−
# - (frequency:18)
 
−
#: {{ux|dv|Emilia Clark wey play di role of Daenerys for GOT wey no win '''shock''' pipo |(bbc__46876, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Siasia say im still dey suffer '''shock''' on top im mother kidnap and no fit tok to tori pipo now. |(bbc__89507, __no translation__)}}
 
−
# amod (frequency:7)
 
−
#: {{ux|dv|So dis tin wey happun to oga Dewji na big '''shock'''. |(bbc__21196, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Di house of representative, don show serious '''shock''' ontop di mata say, wi contri auditor general, Mr. |(ja102__1916, __no translation__)}}
 
−
# acl:relcl (frequency:5)
 
−
#: {{ux|dv|Akin '''shock''' wen im friend carry plenty beta come in domot di next day, come even carry am go do shopping. |(bbc__38734, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Fornjong Annetta Ngwei Cameroonian artistic naked model say e mami '''shock''' wen e hear say e bi naked model. |(bbc__52793, __no translation__)}}
 
−
# det (frequency:4)
 
−
#: {{ux|dv|Aha even ti ting sef mahn, as I mahn hear am yesterday mahn, see di ting '''shock''' me. |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__179, Even the thing, as I heard it yesterday, it shocked me.)}}
 
−
#: {{ux|dv|I collapse for police headquarter for Asaba wen dem tell me about di body, di '''shock''' too much I faint. |(bbc__56908, __no translation__)}}
 
−
# conj (frequency:4)
 
−
#: {{ux|dv|Leaders from everywhere around di world don open mouth express dia '''shock''' and sadness. |(bbc__63626, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Brunei gay community express '''shock''' and fear for wetin dem call old school punishment. |(bbc__20751, __no translation__)}}
 
−
# nmod (frequency:3)
 
−
#: {{ux|dv|This no be only physical wickedness but also na '''shock''' to the modesty of woman. |(bbc__6313, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|I no believe am…I '''shock''' say dat kain thing fit happun for democracy, oga Isiguzo tok. |(bbc__3806, __no translation__)}}
 
−
# case-det (frequency:2)
 
−
#: {{ux|dv|E explain give say im teo brodas pikin carry join for dey kidnap and since then na so dia mother dey hospital dey waka because of di '''shock'''. |(bbc__44422, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Just as Nigerians dey recover from dat '''shock''', na so security pipo from DSS wit guns storm di National Assembly block di gate say make no lawmaker enta. |(bbc__61432, __no translation__)}}
 
−
# nmod:poss (frequency:2)
 
−
#: {{ux|dv|UN rights boss get e '''shock''' from de video weh e di show how deh shoot-shoot mami and pikin dem. |(bbc__96699, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Reuters Zeid Ra'ad Al Hussein UN High Commissioner for Human Rights Zeid Ra'ad Al Hussein say e don get e '''shock''' for seka tori for violence and violation for human rights for Northwest and Southwest and for de Northern part of Cameroon. |(bbc__85520, __no translation__)}}
 
−
 
 
−
====Derived forms====
 
−
 
 
−
 
 
−
====Synonymes====
 
−
* surprise 0.78 436, confuse 0.75 100, laugh 0.71 233, vex 0.64 1206, hungry 0.58 182, cry 0.58 415, greet 0.57 161, para 0.56 230, laff 0.56 24
 
−
 
 
−
====Antonymes====
 
−
* surprise 0.78 436, confuse 0.75 100, laugh 0.71 233, vex 0.64 1206, hungry 0.58 182, cry 0.58 415, greet 0.57 161, para 0.56 230, laff 0.56 24
 
−
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
−
* English: no definition
+
* English: ''shock''
  
  
  
 
===Verb===
 
===Verb===
−
shock: surprise, electrocute -- Definition in Naija?
+
* Make someting surprise person.
−
 
+
: {{ux|dv| You dey laugh me sey I no pass. Next term, I go '''shock''' everybody.|(You are making fun of me because I failed. Next term, I promise to surprise you.)}}
−
 
+
: {{ux|dv| E '''shock''' everybody. |(bbc__45632, Everyone was taken aback.)}}
−
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
* Make electric carry person.
−
#: {{ux|dv|You dey laugh me sey I no pass. Next term, I go '''shock''' everybody.|no translation}}
+
:* {{ux|dv| Abeg o, I no want make di wire '''shock''' me o.| (I do not want to be electrocuted by the wire.)}}
−
#: {{ux|dv|Abeg o, I no want make di wire '''shock''' me o.|no translation}}
 
−
# nsubj-obj (frequency:12)
 
−
#: {{ux|dv|E '''shock''' everybody. |(bbc__45632, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Im lawyer say im '''shock''' scata. |(bbc__29471, __no translation__)}}
 
−
# - (frequency:10)
 
−
#: {{ux|dv|Everybody feeling '''shock'''. |(IBA_37_Buhari-Returns_DG__173, Everybody was shocked.)}}
 
−
#: {{ux|dv|'I bin surprise, '''shock''', I mean I no believe am, I mean why me? |(bbc__8907, __no translation__)}}
 
−
# aux-obj (frequency:9)
 
−
#: {{ux|dv|Rape cases no strange for Ghana but na how pipo don start to dey film and post am for social media dey '''shock''' pipo. |(bbc__84617, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|De no even see any signature sey dis eh b~, eh woman no go show for di wedding, sey de come dey '''shock''' sey eh she no show / |(IBA_38_News-Comment-By-Ogini_M__50, They didn't even see any sign that this eh woman will not show up for the wedding; that they were shocked that eh she didn't come.)}}
 
−
# obj (frequency:8)
 
−
#: {{ux|dv|I know say di men wan see how I go react - dem wan '''shock''' me. |(bbc__3753, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|But wetin '''shock''' am be how okonkwo dey commonise people wey no get reach am. |(katakata__1016, __no translation__)}}
 
−
# nsubj (frequency:7)
 
−
#: {{ux|dv|I '''shock'''. |(JOS_28_Exams_DG__85, I was shocked.)}}
 
−
#: {{ux|dv|My wife '''shock'''! |(jw__36242, __no translation__)}}
 
−
# mark-obj (frequency:7)
 
−
#: {{ux|dv|Inside anoda move wey '''shock''' pipo, one of di women na from di opposition. |(bbc__60064, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|AFP Susi Pudjiastuti says to dey blow up fishing boats na to '''shock''' people |(bbc__10404, __no translation__)}}
 
−
# advcl-cc (frequency:5)
 
−
#: {{ux|dv|Vex and '''shock''' as BBC show film about codeine syrup for Nigeria Na politicians dey put fire inside Kano drug problem - Cleric |(bbc__97598, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Vex and '''shock''' as BBC show film about codeine syrup for Nigeria FG go pay manufacturers N1bn for codeine cough syrup wey dem withdraw |(bbc__97597, __no translation__)}}
 
−
# mark (frequency:3)
 
−
#: {{ux|dv|Squirrel wey '''shock''', sotey shout ewo! |(bbc__92143, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Mary McGowan/CWPA/Barcroft Images Mary McGowan foto of squirrel wey '''shock''' na di overall winner. |(bbc__65889, __no translation__)}}
 
−
# cc-obl:mod (frequency:3)
 
−
#: {{ux|dv|'Sweet sweet codeine: Vex and '''shock''' as BBC show film about codeine syrup for Nigeria |(bbc__9309, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|'Sweet sweet codeine: Vex and '''shock''' as BBC show film about codeine syrup for Nigeria Codeine cough syrup - cost of di problem |(bbc__9310, __no translation__)}}
 
−
# advcl (frequency:2)
 
−
#: {{ux|dv|Oda parents sef follow talk say na '''shock''' dem '''shock''' when dem hear say dia pickin don come back from Boko Haram hand. |(bbc__76132, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Ah '''shock''' for see dis kana tin, human being don turn na toy, ah no know wusai we di go with dis kana devilish tins dem. |(bbc__259, __no translation__)}}
 
−
# obl:arg (frequency:2)
 
−
#: {{ux|dv|Di governor, Umaru Tanko Almakura, wey visit di area to see wetin happen koro koro say I'm '''shock''' on top wetin I'm see. |(bbc__35007, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|When Chimamanda reply say French people suppose shame, people for di audience begin clap Di award-winning writer Chimamanda Ngozi Adichie don explain for social media wetin make am '''shock''' for one interview she do for France, where she answer question as to whether Nigeria get bookshop. |(bbc__99709, __no translation__)}}
 
−
# advmod-obj (frequency:2)
 
−
#: {{ux|dv|Jollification dey full everywhere so tay di thing even '''shock''' comedian Frank Donga. |(bbc__27843, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Although Kit Harrington wey play Jon Snow loss to Billy Porter from Pose for di lead actor award no too '''shock''' pipo, na Emilia Clarke  wey lose di lead actress award to Jodie Comer for Killing Eve na im make pipo open mouth. |(bbc__14419, __no translation__)}}
 
−
 
 
−
====Derived forms====
 
−
 
 
−
 
 
−
====Synonymes====
 
−
* surprise 0.78 436, confuse 0.75 100, laugh 0.71 233, vex 0.64 1206, hungry 0.58 182, cry 0.58 415, greet 0.57 161, para 0.56 230, laff 0.56 24
 
−
 
 
−
====Antonymes====
 
−
* surprise 0.78 436, confuse 0.75 100, laugh 0.71 233, vex 0.64 1206, hungry 0.58 182, cry 0.58 415, greet 0.57 161, para 0.56 230, laff 0.56 24
 
−
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
−
* English: surprise, electrocute
+
* English: ''surprise, electrocute''

Latest revision as of 14:06, 9 March 2024

Naija

Etymology

From English: shock

Pronunciation

  • ʃɔ̂k

Play Play


Noun

  • Wetin dey happen wey be sey person no tink sey e go happen wey make im heart cut.
  • Siasia say im still dey suffer shock on top im mother kidnap and no fit tok to tori pipo now.  — (bbc__89507, Siasia is still in shock from his mother's kidnap and is unable to speak with reporters.)
  • So dis tin wey happun to oga Dewji na big shock.  — (bbc__21196, What happened to Mr. Dewji was a big shock.)
  • I collapse for police headquarter for Asaba wen dem tell me about di body, di shock too much I faint.  — (bbc__56908, I collapsed at the police headquarter at Asaba when I was told about the corpse, the shock was so much that I fainted.)

Translations

  • English: shock


Verb

  • Make someting surprise person.
You dey laugh me sey I no pass. Next term, I go shock everybody.  — (You are making fun of me because I failed. Next term, I promise to surprise you.)
E shock everybody.  — (bbc__45632, Everyone was taken aback.)
  • Make electric carry person.
  • Abeg o, I no want make di wire shock me o.  —  (I do not want to be electrocuted by the wire.)

Translations

  • English: surprise, electrocute