shock

Naija

Etymology

From English: shock

Pronunciation

  • ʃɔ̂k

Play Play


Noun

  • Wetin dey happen wey be sey person no tink sey e go happen wey make im heart cut.
  • Siasia say im still dey suffer shock on top im mother kidnap and no fit tok to tori pipo now.  — (bbc__89507, Siasia is still in shock from his mother's kidnap and is unable to speak with reporters.)
  • So dis tin wey happun to oga Dewji na big shock.  — (bbc__21196, What happened to Mr. Dewji was a big shock.)
  • I collapse for police headquarter for Asaba wen dem tell me about di body, di shock too much I faint.  — (bbc__56908, I collapsed at the police headquarter at Asaba when I was told about the corpse, the shock was so much that I fainted.)

Translations

  • English: shock


Verb

  • Make someting surprise person.
You dey laugh me sey I no pass. Next term, I go shock everybody.  — (You are making fun of me because I failed. Next term, I promise to surprise you.)
E shock everybody.  — (bbc__45632, Everyone was taken aback.)
  • Make electric carry person.
  • Abeg o, I no want make di wire shock me o.  —  (I do not want to be electrocuted by the wire.)

Translations

  • English: surprise, electrocute