Difference between revisions of "tay"

 
(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
* [[tey]]
 
* [[tey]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: ''unknown''
+
From: English ''stay''
 +
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* têy
 
* têy
<sm2>Pcm-ng-tey.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-tay.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-tey.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-tay.m.ogg</sm2>
 
 
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
# Someting wey don happen [[before before]].
+
# Sey better time don pass before di time wey dem dey talk di talk.
#:* {{ux|dv|E don '''tay''' wey I enter school o. |(NSC_Olukayode S.M_2021, It's been a while I came to school.)}}
+
#:* {{ux|dv|E don '''tay''' wey I enter school o. |(It's been a while since I came to school.)}}
# Sey person don take time for someting.
+
# Sey person spend long time for somewhere or spend long time dey do someting.
#:* {{ux|dv| She '''tay''' for di market wey she go. |(NSC_Olukayode S.M_2021, She spent a lot of time at the market.)}}
+
#:* {{ux|dv| She '''tay''' for di market wey she go. |(She spent a lot of time at the market.)}}
 
====Related Forms====
 
====Related Forms====
 
* [[taytay]], [[sotay]]
 
* [[taytay]], [[sotay]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''long time, a while''
 
* English: ''long time, a while''

Latest revision as of 16:50, 9 March 2024

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English stay

Pronunciation

  • têy

Play Play

Adverb

  1. Sey better time don pass before di time wey dem dey talk di talk.
    • E don tay wey I enter school o.  — (It's been a while since I came to school.)
  2. Sey person spend long time for somewhere or spend long time dey do someting.
    • She tay for di market wey she go.  — (She spent a lot of time at the market.)

Related Forms

Translation

  • English: long time, a while