tay

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English stay

Pronunciation

  • têy

Play Play

Adverb

  1. Sey better time don pass before di time wey dem dey talk di talk.
    • E don tay wey I enter school o.  — (It's been a while since I came to school.)
  2. Sey person spend long time for somewhere or spend long time dey do someting.
    • She tay for di market wey she go.  — (She spent a lot of time at the market.)

Related Forms

Translation

  • English: long time, a while