Difference between revisions of "tay"
(→Adverb) |
|||
| (3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 3: | Line 3: | ||
* [[tey]] | * [[tey]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | From: '' | + | From: English ''stay'' |
| + | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* têy | * têy | ||
| Line 10: | Line 11: | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
| − | # | + | # Sey better time don pass before di time wey dem dey talk di talk. |
| − | #:* {{ux|dv|E don '''tay''' wey I enter school o. |( | + | #:* {{ux|dv|E don '''tay''' wey I enter school o. |(It's been a while since I came to school.)}} |
| − | # Sey person | + | # Sey person spend long time for somewhere or spend long time dey do someting. |
| − | #:* {{ux|dv| She '''tay''' for di market wey she go. |( | + | #:* {{ux|dv| She '''tay''' for di market wey she go. |(She spent a lot of time at the market.)}} |
====Related Forms==== | ====Related Forms==== | ||
* [[taytay]], [[sotay]] | * [[taytay]], [[sotay]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''long time, a while'' | * English: ''long time, a while'' | ||
Latest revision as of 14:50, 9 March 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English stay
Pronunciation
- têy
Adverb
- Sey better time don pass before di time wey dem dey talk di talk.
- E don tay wey I enter school o. — (It's been a while since I came to school.)
- Sey person spend long time for somewhere or spend long time dey do someting.
- She tay for di market wey she go. — (She spent a lot of time at the market.)
Related Forms
Translation
- English: long time, a while