Difference between revisions of "manage"

m (Conversion script moved page Manage to manage: Converting page titles to lowercase)
(No difference)

Revision as of 13:34, 23 August 2020

Naija

Alternative forms

  • prepare 0.68 514, repair 0.64 154, contribute 0.64 266, improve 0.63 287, fix 0.63 150, build 0.62 946, succeed 0.61 125, achieve 0.61 184, avoid 0.61 203

Etymology

Borrowed from English manage

Pronunciation

  • mánèdʒ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 16
  • Frequency rank in NSC treebank: 528
  • Frequency in raw corpus: 418
  • Frequency rank in raw corpus: 748

The word is used more orally than in written texts.


Verb

manage: to cope -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    As di country be now, na manage everybody dey manage.  — no translation
  2. mark-obj (frequency:40)
    Na for dem to manage dia moni wella.  — (bbc__6242, __no translation__)
    But as for money to manage dis disaster...  — (bbc__21554, __no translation__)
  3. obj (frequency:27)
    How you dey take manage am?  — (KAD_05_Relationship-Discussion_DG__173, How do you manage it ?)
    Na di way wey de take manage yes!  — (WAZA_06_Cigarettes_T__222, it is the way that they manage, yes)
  4. - (frequency:13)
    manage  — (deuber__4880, __no translation__)
    Na manage.  — (NST_cleaned__22966, __no translation__)
  5. aux-obj (frequency:13)
    Wetin go help us fit manage our problem?  — (jw__42110, __no translation__)
    Prayer and personal study don help me fit manage my problem.  — (jw__17947, __no translation__)
  6. mark (frequency:7)
    Tori people don dey wonder why one outbreak dey take long to manage.  — (bbc__95491, __no translation__)
    One of dem say: We no dey admit new patients, na only di old patients we dey try to manage.  — (bbc__78455, __no translation__)
  7. advcl-obj (frequency:6)
    AFP HIV/Aids no get cure but treatment dey to take manage di disease To help prevent HIV/AIDS for pickin:  — (bbc__9990, __no translation__)
    Tarawalli say those wey survive go need where to stay, blanketS, and other things to help dem manage demself, as dem dey try recover.  — (bbc__93085, __no translation__)
  8. cc-obj (frequency:4)
    Train non-specialised health workers to torchlight and manage suicidal behaviour.  — (bbc__20586, __no translation__)
    World Health Organisation make dat day special to create awareness, let pipo know about HIV and how to prevent plus manage am.  — (bbc__101328, __no translation__)
  9. obl:arg (frequency:3)
    For social media, people dey wonder how dem go take manage with dis new deal.  — (bbc__44949, __no translation__)
    Na just ONE shot on target di three Man-U attackers manage for di whole match.  — (bbc__71265, __no translation__)
  10. aux-nsubj (frequency:3)
    We con dey, we con dey manage.  — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__55, We were there, we were getting by.)
    To di extent sef, even recently now sef, e get one of my friend wey don handle one of im site sef for me make I dey manage.  — (ABJ_GWA_06_Ugo-Lifestory_MG__90, So that that even recently, one of my friends handed one of his sites over for me to manage.)
  11. aux (frequency:2)
    Con manage...  — (NST_cleaned__37842, __no translation__)
    Now I take dey manage.  — (ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__149, Now I am managing.)
  12. advmod-obj (frequency:2)
    E pass one billion people wey dey use small money manage their life everyday.  — (jw__15631, __no translation__)
    Even di business wey I start before, I believe say if to say I get education, I for sabi manage am well, so na regrets all round.  — (bbc__2630, __no translation__)
  13. aux-cc-obj (frequency:2)
    Dem open di account for 2013 and e no dey clear who get am or dey manage am.  — (bbc__29382, __no translation__)
    Im begin im coaching career for 2004 and don manage big clubs like Valencia, Sevilla, Spartak Moscow and PSG.  — (bbc__58351, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • prepare 0.68 514, repair 0.64 154, contribute 0.64 266, improve 0.63 287, fix 0.63 150, build 0.62 946, succeed 0.61 125, achieve 0.61 184, avoid 0.61 203

Antonyms

  • prepare 0.68 514, repair 0.64 154, contribute 0.64 266, improve 0.63 287, fix 0.63 150, build 0.62 946, succeed 0.61 125, achieve 0.61 184, avoid 0.61 203

Translations

  • English: to cope