Difference between revisions of "finish"
Line 27: | Line 27: | ||
===Serial Verb=== | ===Serial Verb=== | ||
− | + | * {{ux|dv|We neva count gods and spirits '''finish''' if evil gods no dey inside. |(bbc__98308, __no translation__)}} | |
− | + | * {{ux|dv|if de agree '''finish''' |(deuber__2294, __no translation__)}} | |
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Revision as of 12:34, 19 September 2020
Naija
Etymology
From English finish.
Pronunciation
- ˈfɪnɪʃ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 96
- Frequency rank in NSC treebank: 140
- Frequency in raw corpus: 1638
- Frequency rank in raw corpus: 232
Definition
- Wetin dey happen or wetin de dey do, de don do am reach where be sey noting dey to do again. Sey someting/person do person wetin e no go fit recover from.
Transitive Verb
- Now, I thank God I don finish school. — (KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)
- O boy, you see as dem take finish di former governor? — ( Man, did you see how they dealt with the former governor )
Intransitive Verb
- my wife go read my messages o, my own don finish — ( My wife read my messages, I am finished )
- Person finish fourth, dey go Europa, dey go struggle. — (NST_cleaned__14836, __no translation__)
Serial Verb
- We neva count gods and spirits finish if evil gods no dey inside. — (bbc__98308, __no translation__)
- if de agree finish — (deuber__2294, __no translation__)
Related forms
- finish line where be sey e dey mark sey na here di ting or matter end.
- Dis two players on any day fit single-handedly carry dia team to di finish line wit individual performance. — (bbc__42780, __no translation__)
- Di double Olympic champion cross di finish line for new world leading time and meet record of one minute 54.98 seconds. — (bbc__34168, __no translation__)
- Seefinish: Sey person no get level for anoder person eye.
- I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis seefinish — ( I don't blame you, it's only because I have been friendly with you that has caused this disregard )
Synonyms
- complete 0.67 328, expire 0.61 121, close 0.58 843, loose 0.55 110, leave 0.54 1444, loss 0.53 250, off 0.52 315
Antonyms
- Start 0.65 4406, resume 0.57 159
Translations
- English: finish.