Difference between revisions of "finish"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
===Definition=== | ===Definition=== | ||
* Wetin dey happen or wetin de dey do wey be sey de don do am reach where be sey noting dey to do again. Sey someting/person do person wetin e no go fit recover from. | * Wetin dey happen or wetin de dey do wey be sey de don do am reach where be sey noting dey to do again. Sey someting/person do person wetin e no go fit recover from. | ||
+ | ===Verb=== | ||
− | ===Transitive Verb=== | + | ====Transitive Verb==== |
* {{ux|dv|Now, I thank God I don '''finish''' school. |(KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)}} | * {{ux|dv|Now, I thank God I don '''finish''' school. |(KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)}} | ||
* {{ux|dv| O boy, you see as dem take '''''finish''''' di former governor? | ( Man, did you see how they dealt with the former governor?)}} | * {{ux|dv| O boy, you see as dem take '''''finish''''' di former governor? | ( Man, did you see how they dealt with the former governor?)}} | ||
− | ===Intransitive Verb=== | + | ====Intransitive Verb==== |
* {{ux|dv|Person '''finish''' fourth, dey go Europa, dey go struggle. |(NST_cleaned__14836, Someone finished fourth and is going to the Europa League, to struggle.)}} | * {{ux|dv|Person '''finish''' fourth, dey go Europa, dey go struggle. |(NST_cleaned__14836, Someone finished fourth and is going to the Europa League, to struggle.)}} | ||
* {{ux|dv| My wife go read my messages o, my own don '''''finish'''''. | ( If my wife reads my messages, I am finished. ) }} | * {{ux|dv| My wife go read my messages o, my own don '''''finish'''''. | ( If my wife reads my messages, I am finished. ) }} | ||
− | ===Serial Verb=== | + | ====Serial Verb==== |
For serial verb construction, de dey use am make e be number two verb, and e dey give meaning of sey de don do somting reach where be sey noting dey wey person/someting fit do. | For serial verb construction, de dey use am make e be number two verb, and e dey give meaning of sey de don do somting reach where be sey noting dey wey person/someting fit do. | ||
* {{ux|dv|We neva count gods and spirits '''finish''' if evil gods no dey inside. |(bbc__98308, we haven't finished counting the gods and the spirits, if there are no evil spirits there)}} | * {{ux|dv|We neva count gods and spirits '''finish''' if evil gods no dey inside. |(bbc__98308, we haven't finished counting the gods and the spirits, if there are no evil spirits there)}} |
Revision as of 13:28, 22 September 2020
Naija
Etymology
From English finish.
Pronunciation
- fíníʃ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 96
- Frequency rank in NSC treebank: 140
- Frequency in raw corpus: 1638
- Frequency rank in raw corpus: 232
Definition
- Wetin dey happen or wetin de dey do wey be sey de don do am reach where be sey noting dey to do again. Sey someting/person do person wetin e no go fit recover from.
Verb
Transitive Verb
- Now, I thank God I don finish school. — (KAD_24_Biography_M__110, Now, I thank God, I have finished school.)
- O boy, you see as dem take finish di former governor? — ( Man, did you see how they dealt with the former governor?)
Intransitive Verb
- Person finish fourth, dey go Europa, dey go struggle. — (NST_cleaned__14836, Someone finished fourth and is going to the Europa League, to struggle.)
- My wife go read my messages o, my own don finish. — ( If my wife reads my messages, I am finished. )
Serial Verb
For serial verb construction, de dey use am make e be number two verb, and e dey give meaning of sey de don do somting reach where be sey noting dey wey person/someting fit do.
- We neva count gods and spirits finish if evil gods no dey inside. — (bbc__98308, we haven't finished counting the gods and the spirits, if there are no evil spirits there)
- if de agree finish — (deuber__2294, If they finish agreeing...)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: finish.