Difference between revisions of "gist"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 25: | Line 25: | ||
:* {{ux|dv| Me I get gist to '''gist''' you today o!|(NSC_Shulammite_2020, You and I have something to discuss.)}} | :* {{ux|dv| Me I get gist to '''gist''' you today o!|(NSC_Shulammite_2020, You and I have something to discuss.)}} | ||
:* {{ux|dv| Na so dem dey '''gist''' for dem office. |(NSC_Shulammite_2020, That is how they gossip at the office.)}} | :* {{ux|dv| Na so dem dey '''gist''' for dem office. |(NSC_Shulammite_2020, That is how they gossip at the office.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| Me and am come dey gist. |(WAZL_11_Kabuchi_DG__153, He and I started conversing.)}} | + | :* {{ux|dv| Me and am come dey '''gist'''. |(WAZL_11_Kabuchi_DG__153, He and I started conversing.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== |
Revision as of 14:57, 17 November 2020
Naija
Etymology
From: English gist
Pronunciation
ʤɪ̑st
Definition
Make two people dey yan.
Noun
- Tori wey person dey give.
- Chika call me sey e get gist for me. — (NSC_Shulammite_2020, Chika called to inform me that he has something to gossip about.)
- We don comot for di gist of joinbody matter, — (WAZA_07_Self-Medication_T__2, We neglected the talk regarding the matter of the joinbody.)
Synonym
Translation
- English: gossip, talk
Verb
- Sey person dey yan.
- Me I get gist to gist you today o! — (NSC_Shulammite_2020, You and I have something to discuss.)
- Na so dem dey gist for dem office. — (NSC_Shulammite_2020, That is how they gossip at the office.)
- Me and am come dey gist. — (WAZL_11_Kabuchi_DG__153, He and I started conversing.)
Synonym
Translation
English: gossip, discuss