gist

Naija

Etymology

From: English gist

Pronunciation

  • ʤɪ̑st

Play Play

Noun

  1. Make two people dey yarn.
    • Na since morning Efe don dey gist with im babe for phone.  — (Efe has been on phone call with his girlfriend since morning.)
  2. Tori wey person dey give.
    • Chika call me sey e get gist for me.  — (Chika called to inform me that he has something to gossip about.)
    • We don comot for di gist of joinbody matter.  — (WAZA_07_Self-Medication_T__2, We neglected the talk regarding the matter of the joinbody.)

Synonym

Translation

  • English: gossip, talk

Verb

  • Sey person dey yan.
  • Me I get gist to gist you today o!  — (You and I have something to discuss.)
  • Na so dem dey gist for dem office.  — (That is how they gossip at the office.)
  • Me and am come dey gist.  — (WAZL_11_Kabuchi_DG__153, He and I started conversing.)

Synonym

Translation

English: gossip, discuss