Difference between revisions of "face back"
(→Naija) |
|||
| (16 intermediate revisions by 7 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| + | ===Alternative form=== | ||
| + | * [[faceback]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | From English | + | From: English ''face'' and ''back'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* fésbâk | * fésbâk | ||
<sm2>Pcm-ng-face back.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-face back.f.ogg</sm2> | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-faceback.m.ogg</sm2> |
| − | + | ===Verb phrase=== | |
| − | + | # Make person turn around. | |
| − | + | #:* {{ux|dv|I beg turn '''Face back''' small jor. No dey do like person wey dem mould.|(Turn around for a minute. stop acting like a statue!)}} | |
| − | + | #:* {{ux|dv|You no dey hear say make you turn '''Face back'''? |(Can't you hear me, turn around!)}} | |
| − | + | # Make person no wan ever suffer wetin im suffer before. | |
| − | + | #:* {{ux|dv|God no go ever let me see wetin go make me live life wey go make am be like say I '''Face back''' for dis world.|(God will never allow me return back to my past.)}} | |
| − | ===Verb=== | ||
| − | Make person | ||
| − | :* {{ux|dv|'''Face back''' jor. | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[face front]] | * [[face front]] | ||
| + | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: '' | + | * English: ''look back'', ''backward'' |
Latest revision as of 08:48, 29 February 2024
Naija
Alternative form
Etymology
From: English face and back
Pronunciation
- fésbâk
Verb phrase
- Make person turn around.
- I beg turn Face back small jor. No dey do like person wey dem mould. — (Turn around for a minute. stop acting like a statue!)
- You no dey hear say make you turn Face back? — (Can't you hear me, turn around!)
- Make person no wan ever suffer wetin im suffer before.
- God no go ever let me see wetin go make me live life wey go make am be like say I Face back for dis world. — (God will never allow me return back to my past.)
Antonyms
Translations
- English: look back, backward