face front

Naija

Etymology

From English: face and front

Pronunciation

  • feɪ̂sfrͻ̂nt

Play Play

Verb phrase

  1. Make person dey focus.
    • Una pikin no dey face front for class.  — ( Your children no longer pay attention in class.)
  2. Make person comot eye for someting.
    • Oga face front I don marry.  — (Sir, mind your business I am married.)
  3. Make person dey look front.
    • Drivers dem dey face front when dem dey drive.  — ( Drivers always look forward when they drive.)

Antonym

Translation

English: to concentrate, to look away, to look forward