Difference between revisions of "draw rain"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
| (3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | From: English ''draw rain'' | + | From: English ''draw'' and ''rain'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Phrasal Verb=== | ===Phrasal Verb=== | ||
| − | *Make person cause wahala | + | # Make dibia dey do someting make rain fall. |
| − | :* {{ux|dv| Na who don chop [[belleful]] dey '''draw rain'''. |( | + | #:* {{ux|dv| Once dem fix occassion for dis area, you must go see di dibia wey dey here. If you no see am, e go draw rain come. | (Once an occassion is fixed in this community, you must visit the rainmaker. If you don’t, he’ll invoke the rain.)}} |
| − | :* {{ux|dv| As e begin '''draw rain''', naim I clear sharp sharp.| ( | + | *Make person cause wahala. |
| − | + | :* {{ux|dv| Na who don chop [[belleful]] dey '''draw rain'''. |(Only those who are strong make trouble.)}} | |
| + | :* {{ux|dv| As e begin '''draw rain''', naim I clear sharp sharp.| (As he began to make trouble, I left the place immediately.)}} | ||
| + | ====Related form==== | ||
| + | [[draw]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: ''threaten'', ''cause trouble'' | + | * English: '' invoke/prevent rain'', ''threaten'', ''cause trouble'' |
Latest revision as of 07:14, 29 February 2024
Naija
Etymology
From: English draw and rain
Pronunciation
- drɔ́réìn
Phrasal Verb
- Make dibia dey do someting make rain fall.
- Once dem fix occassion for dis area, you must go see di dibia wey dey here. If you no see am, e go draw rain come. — (Once an occassion is fixed in this community, you must visit the rainmaker. If you don’t, he’ll invoke the rain.)
- Make person cause wahala.
- Na who don chop belleful dey draw rain. — (Only those who are strong make trouble.)
- As e begin draw rain, naim I clear sharp sharp. — (As he began to make trouble, I left the place immediately.)
Related form
Translations
- English: invoke/prevent rain, threaten, cause trouble