Difference between revisions of "press hand"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===Frequency=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}} ====Related forms=== ====Synonym==== ====Antonym...") |
|||
| (7 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | From: English ''press and hand'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | + | * prɛ̆s hând | |
| + | <sm2>Pcm-ng-press hand.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-press hand.m.ogg</sm2> | ||
| − | === | + | ===Verb Phrase=== |
| − | + | * Make dem sign gree for someting. | |
| − | + | :* {{ux|dv| President Muhammadu Buhari don use biro '''press hand''' on top new law for Nigeria wey don block vice-presidos to contest for president more dan once if dem take ova dia oga post become president before anoda election. |(bbc__20982, President Muhammadu Buhari has approved the new law in Nigeria that stops vice-presidents from contesting for presidency more than once if they have taken over their principals' post and became president before the start of another election. )}} | |
| − | + | ===Related forms=== | |
| + | * [[press brake]] | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
| − | + | * [[sign]] | |
| + | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''give assent'' | ||
Latest revision as of 11:09, 6 December 2021
Naija
Etymology
From: English press and hand
Pronunciation
- prɛ̆s hând
Verb Phrase
- Make dem sign gree for someting.
- President Muhammadu Buhari don use biro press hand on top new law for Nigeria wey don block vice-presidos to contest for president more dan once if dem take ova dia oga post become president before anoda election. — (bbc__20982, President Muhammadu Buhari has approved the new law in Nigeria that stops vice-presidents from contesting for presidency more than once if they have taken over their principals' post and became president before the start of another election. )
Related forms
Synonym
Translation
- English: give assent