sign

Naija

Etymology

From English: sign

Pronunciation

  • sáìn

Play Play

Noun

  1. Wetin dey wey dey give di pipo wey see am some kind information.
    • De don put sign everywhere make people know sey de suppose dey slow down for here.  — (They have put signs everywhere to inform people that they should slow down here.)
    • People no dey hear word sha. Dem put sign sey dat lift no dey work, still on still people go do stand dere dey press di button. Shey di people wey put di sign dere dey crase?  — (People never comply. The sign there says that the elevator is put of order, still, people stand there and press the buttons. The people who put it there, are they crazy?)
    • The sign na rainbow.  — (jw__18519, The sign is a rainbow.)
  2. Wetin de dey do wey dey give di pipo wey see am some kind gist.
    • Handshake bin start as sign sey pipo gree ontop sometin.  — (bbc__55291, Handshake is a sign that shows that people have an agreement.)
    • You still dere, men don move. Dat guy raise im hand and na sign im give so. E just give im people sign sey serious kasala want burst for dere.  — (You are still there, the initiates have left. The guy who raised his hand gave a sign. He just signed to his people that there's about to be a serious there.)

Translation

English: sign

Verb

  • Make person write someting wey only am get wey wey go confirm sey im gree for matter or sey na im really de dere.
  • We sign am.  — (We agreed to it.)
  • Your oga don sign am?  — (Has your boss signed it?)

Translations

  • English: give consent, sign