Difference between revisions of "protest"
(→Usage) |
(→Verb) |
||
| (18 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
| Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''protest'' | From: English ''protest'' | ||
| − | === | + | ===Pronunciation1=== |
| + | * pròtês | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-protest.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-protest.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
| + | ===Pronunciation2=== | ||
| + | prótês | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-protest2.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-protest2.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
| + | ===Noun=== | ||
| + | * [[We no go gree]] level wey person or people dey do onto sey deir blood dey hot ontop [[matter]] wey [[pepper]] dem sotay de go con carry am put for [[head]]. | ||
| + | :*{{ux|dv|Di '''protest''' for Lagos and oder place for Naija make government ban SARS no be here o! |(The EndSars protest in Lagos and other states in Nigeria was really very serious!)}} | ||
| + | |||
| + | ====Synonyms==== | ||
| + | * [[ginger]] | ||
| + | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''protest'' | ||
| + | |||
| + | ===Verb=== | ||
| + | Sey person or people blood begin hot ontop [[matter]] and di vex push dem enter street make de begin do we no gree levels. | ||
| + | :*{{ux|dv|As e come be now, if small ting happen wey people no like di next ting na '''protest''' both for street and ontop social media.|(Nowadays, people protest without hesitation even on minor issues by taking to the streets or social media.)}} | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
| − | + | * [[ginger]] | |
| + | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''protest'' | ||
Latest revision as of 08:49, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English protest
Pronunciation1
- pròtês
Pronunciation2
prótês
Noun
- We no go gree level wey person or people dey do onto sey deir blood dey hot ontop matter wey pepper dem sotay de go con carry am put for head.
- Di protest for Lagos and oder place for Naija make government ban SARS no be here o! — (The EndSars protest in Lagos and other states in Nigeria was really very serious!)
Synonyms
Translation
- English: protest
Verb
Sey person or people blood begin hot ontop matter and di vex push dem enter street make de begin do we no gree levels.
- As e come be now, if small ting happen wey people no like di next ting na protest both for street and ontop social media. — (Nowadays, people protest without hesitation even on minor issues by taking to the streets or social media.)
Synonym
Translation
- English: protest